
My
fellow women, abeg make una talk true for this one, would you allow your
housemaid dress like this while your hubby is in the house? As for me,
this cannot fit happen, lai lai...make oga come dey use side eye dey
look the girl. lol.
Drop Comments Below
No comments:
Post a Comment